NIN-SIM card registration: Nigerians fit begin buy and activate sim card again after FG comot ban
Starting from 19 April, 2021 Nigerians go fit buy and register new sim cards from di telecoms companies and pipo wey wan activate dia sim cards go see am do.…











