Today

July 2026
S M T W T F S
1234
567891011
12131415161718
19202122232425
262728293031
Categories: CareersNews

WAEC releases new dates for 2021 WASSCE examinations

Di West African Examinations Council (WAEC) say di 2021 West African Senior School Certificate Examination (WASSCE) wey dey hold around June, go happen two months after.

WAEC say for 16 August na when candidates go expect to sit for di examination, wey go end di following month by 30 September.

Dis new informate dey inside Friday statement wey di WAEC head of public affairs for Nigeria Demianus Ojijeogu, bin release.

Although di international timetable no follow inside di statement, di examination joinbodi promise say e no go delay before dem release am.

WAEC say dis change na as a result of dia joint decision wit di Nigeria federal ministry of education based on how Covid-19 don make di academic calendar change small.

Wetin we call dis Video,WAEC: I try my best but na God do am’ – Chikemzi Praise Ogwubie

Some local tori bin don report earlier say WAEC oga patapata for Nigeria Patrick Areghan bin don announce say di exams no go hold for 2021 again.

Di statement hala say no be wetin oga Areghan tok, tori pipo bin carry publish.

WASSCE na di examination wey candidates for West Africa kontris need to write in oda to gain admission into University.

Ogugua

Recent Posts

UK faces direct challenge from Putin ‘within months’ to test Burnham’s government, insiders say

'Putin's Challenge iminent to test Burnham's government and NATO allies Britain and its NATO allies face a…

13 hours ago

BREAKING: President Tinubu Approves Expansion of Nigerian Army to 12 Divisions

The 12 Divisions, Recruiting 28,000 Additional Personnel Here is the full list of the 12…

3 days ago

Gunmen invade Anambra community, kill four victims, raze houses

While victims remain unclear Although the police did not specifically identify the victims, sources informed…

4 days ago

Trump assures Netanyahu won’t be arrested during US visit

Trump assures Netanyahu's safety from arrest U.S. President Donald Trump stated on the 20th that…

5 days ago

Appeal Court voids key Electoral Act provisions on parties’ primary election, membership register

Court of Appeal disagrees with INEC on sections 221 and 222 of the Electoral Act…

1 week ago

The Federal High Court sitting in Kano has ruled that the Federal Road Safety Commission (FRSC) lacks the authority to operate on state and local government roads

Federal Road Safety Commission (FRSC) lacks the authority to operate on state and local government…

1 week ago